[Refrain] Man getting high till I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oh-oh-oh-oh
[Chorus] See, I’m ahead of them, asiwaju I’m a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni’lu mi, you go collect oh See, omo na me dey lead, asiwaju I’m a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni’lu mi, you go collect oh
[Verse 1] Cheers to my friends and cliques When I call, demma all pulling up quick Strapped up with the guns and the swords and things Bring hеll to anybody wey try test me I’m your daddy, I’m your unclе, I’m your popsy I be old man, no go dey call me “Gen Z” Bredda see Steady giving them gap, mo ti lo far They can never near me As my lover, lover, just go My oyinbo wife, don show Omo, my polo white, my face show Sweet boy for life, they don’t know Your serious babe dey worry my phone E don dey sup for back, you don’t know Everyday we dey run am on code You suppose to know how the thing go
[Refrain] Man getting high till I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oh-oh-oh-oh
[Chorus] See, I’m ahead of them, asiwaju I’m a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni’lu mi, you go collect oh See, omo na me dey lead, asiwaju I’m a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni’lu mi, you go collect oh
[Verse 2] Omo, na different steez Singlet, belt, and ripped out jeans Man too wise, I no fit loose that cheese Oluwa thunder my body with blessings Ogbeni, ogbeni leave that thing When I say kukuruku cook that thing Who dey check?, who dey check am? Oya look that thing Face white, yansh black, I rebuke that thing Make nobody try stress me, I no be JJC I don’t if you get it on a top rating I fit rate with the best team, you wan race me We no dey do the same thing, hmm, hmm Canoe no be jet ski, omo you say wetin? No go reason me less, omo, you go chop crapping I do it diligently, won le mi Won le ba mi
[Refrain] Man getting high till I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oh-oh-oh-oh Man getting high till I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oh-oh-oh-oh
êtes-vous sûr de vouloir supprimer ce commentaire?
Supprimer le commentaire
êtes-vous sûr de vouloir supprimer ce commentaire?
Supprimer votre post
Es-tu sur de vouloir supprimer cette annonce?
La chanson a été partagée avec succès sur votre timeline.
Achat requis
Pour continuer à écouter cette piste, vous devez acheter la chanson.
Piste d'âge restreint
Ce titre est réservé aux moins de 18 ans., Créez un compte ou connectez-vous pour confirmer votre âge.
Créer un avis de DMCA
Le rapport de commentaire a été supprimé avec succès.
Signaler un commentaire
Le rapport de commentaire a été supprimé avec succès.
Signaler un commentaire.
Le rapport de suivi a été supprimé avec succès.
Rapport de piste.
Le rapport de suivi a été supprimé avec succès.
Piste de révision.
Choisissez une méthode de paiement
Choisissez une méthode de paiement
Virement
Garanti Bank
4796824372433055
Account number / IBAN
Antoian Kordiyal
Account name
TGBATRISXXX
Routing code
United States
Country
In order to confirm the bank transfer, you will need to upload a receipt or take a screenshot of your transfer within 1 day from your payment date. If a bank transfer is made but no receipt is uploaded within this period, your order will be cancelled. We will verify and confirm your receipt within 3 working days from the date you upload it.
Télécharger le reçu
La session a expiré
Votre session a expiré, veuillez vous reconnecter.
Un message de confirmation et un email ont été envoyés.