Chorus Omu dwin s3 ya ko gyi sika duro The way we blow ay3 s3 sika duro We hustle ky3 b) mpay3 on the low Omu hu bi da ay3 s3 sika duro Ay3 s3 sika duro
Verse 1 It be hard but we on chale Dem times you dey chop I dey hung chale The money wey I get I invest chale Dey figure sey we lost but we won chale Kanta we dey shop for the clothes chale Anything we get we dey sell chale The girlies you dey chase you for dawg chale The kwacha we dey run I dey chase chale Break the key down then we base chale Nyame fa mi b)ni ky3mi we dey pray chale Make I buy the house some, what be rent chale I for make the fam proud of the boy chale So we scatter for the road me den boys chale Basement to the attic ground up chale Pour shots for the souls that we lost chale Motivation for the team it be vim chale The fish go dey turn into steak The Uber go turn into Wraith Susu box go dey turn into safe The doubt go dey turn into faith The love go dey turn into hate What a shame I’m putting on for my team Out here just living my dreams yeah yeah Ten toes I stay on my feet Out here just looking for cream yeah yeah I know you know what I mean I know you know what I mean Dem shock how we blow The leprechaun’s found all the gold
Chorus Omu dwin s3 ya ko gyi sika duro The way we blow ay3 s3 sika duro We hustle ky3 b) mpay3 on the low Omu hu bi da ay3 s3 sika duro Ay3 s3 sika duro
Verse 2 Started from the onset Manna bad and boujee like Offset How much dem go pay we for the concert You dey try too much ino be contest Simple guy but my brain too complex Stay prayed we dey trust for the process Ino dey fear who dey come next It’s about who go last for the longest woah Came through the night for the doe then we ghost Life is a beach like we drive by the coast Back in my city be doing the most Captain my team I draw plays like a coach In love with my songs now she say I be dope Spit for the boys and they calling me coke NBA young boy we never dey broke Drop an EP make the whole world dey soak
Bridge All of my niggas we base Sake of the money they chasing All of my shawties dem base Sake of the money they chasing Tell all my people to pray The money go come ibe patience Sake of the trouble we facing
Chorus Omu hu bi da ay3 s3 sika duro Ay3 s3 sika duro (see we chasing for the doe And all my boys never going slow See we bout to blow Make dem know I say make dem know)
Bu parçayı dinlemeye devam etmek için, şarkıyı satın almanız gerekir.
Yaş kısıtlamalı parkur
Bu parça 18 yaşın altındaki izleyiciler için yaş sınırlıdır, Yaşınızı onaylamak için bir hesap oluşturun veya giriş yapın.
DMCA oluşturma bildirimi al
Yorum raporu başarıyla silindi.
Yorum Bildir
Yorum raporu başarıyla silindi.
Yorum bildir.
Parça raporu başarıyla silindi.
İzi rapor et.
Parça raporu başarıyla silindi.
Parçayı gözden geçir.
Bir ödeme yöntemi seçin
Bir ödeme yöntemi seçin
Banka transferi
Garanti Bank
4796824372433055
Account number / IBAN
Antoian Kordiyal
Account name
TGBATRISXXX
Routing code
United States
Country
In order to confirm the bank transfer, you will need to upload a receipt or take a screenshot of your transfer within 1 day from your payment date. If a bank transfer is made but no receipt is uploaded within this period, your order will be cancelled. We will verify and confirm your receipt within 3 working days from the date you upload it.
Makbuzu Yükle
Oturum süresi doldu
Oturumunuzun süresi doldu, lütfen tekrar giriş yapın.