Corekt Sound Brother What You Do?? Abeg O Don’t Be Sleeping On The Bicycle I Call My Brother For Phone He Ask Am How He Dey Be?? He Tell Me Say Everywhere Don Red & It Get As He Be I Tell Ham Say No Worry As Long Say We No Dey Mortuary See We Dey Alive We Still Dey Breath It Wetin I Believe God No Go Shame Us God No Go Shame Us God No Go Shame Us God No Go Shame Us God No Go Shame Us The Blessing Go Loud Go Worry The Neighbors God No Go Shame Us God No Go Shame Us God No Go Shame Us God No Go Shame Us God No Go Shame Us The Blessing Go Loud Go Worry The Neighbors Aehhhh Ahhhhhh Ehhhh Ahhhhhh Aehhhh Ahhhhhh Ehhhh Ahhhhhh Oga This One No Be Bobo I No Dey Tell Wetin I Don’t Know When The Time Go Reach For You To Go Collect Your Bread You Go Collect In Shonbo It Don Tey Wey You Dey Grind But E & It Be Like Say Your Own Never Enter When Dey Go Send You Alert Alaye Dey No Go You Xender As For Me I No Get Sugar Eledumare Na Him Gave Me Ginger Na Him Dey Shower The Blessing So When I Dey Sow I No Wan Needle Somebody Won Carry My Picture Go Babalawo I Tell Ham To Wait First So That Picture Wey Hin Wan Use No Fine Make I Send Am The One Wey Go Make Sense Because Sey God No Go Shame Us God No Go Shame Us God No Go Shame Us God No Go Shame Us God No Go Shame Us The Blessing Go Loud Go Worry The Neighbors God No Go Shame Us God No Go Shame Us God No Go Shame Us God No Go Shame Us God No Go Shame Us The Blessing Go Loud Go Worry The Neighbors Aehhhh Ahhhhhh Ehhhh Ahhhhhh Aehhhh Ahhhhhh Ehhhh Ahhhhhh God No Go Shame Us God No Go Shame Us God No Go Shame Us God No Go Shame Us Listen To Me Now!!! Listen To Me Now!!!! God Will Not Shame Us Even If This People Wan To Restle Us You Don’t Know…
Weet je zeker dat je deze reactie wilt verwijderen?
Reactie verwijderen
Weet je zeker dat je deze reactie wilt verwijderen?
Verwijder je bericht
Weet je zeker dat je dit bericht wilt verwijderen?
Het nummer is met succes gedeeld op je tijdlijn.
Aankoop vereist
Als je naar deze track wilt blijven luisteren, moet je het nummer kopen.
Leeftijd beperkte track
Deze track is leeftijdsbeperkend voor kijkers onder de 18 jaar, Maak een account aan of log in om uw leeftijd te bevestigen.
Maak een DMCA-kennisgeving voor verwijdering
Het commentaarrapport is succesvol verwijderd.
Reactie melden
Het commentaarrapport is succesvol verwijderd.
Rapporteer commentaar.
Het trackrapport is succesvol verwijderd.
Verslag bijhouden.
Het trackrapport is succesvol verwijderd.
Review track.
Kies een betaal methode
Kies een betaal methode
Overschrijving
Garanti Bank
4796824372433055
Account number / IBAN
Antoian Kordiyal
Account name
TGBATRISXXX
Routing code
United States
Country
In order to confirm the bank transfer, you will need to upload a receipt or take a screenshot of your transfer within 1 day from your payment date. If a bank transfer is made but no receipt is uploaded within this period, your order will be cancelled. We will verify and confirm your receipt within 3 working days from the date you upload it.