Blessings to you my people from arond the world. It a pleasure to share this wonderful story, my story, with you, and to begin an amazing journey with you. I want you to expect nothing but good vibes pon vibes, telling african stories, our stories from our point of view. To share my joy, love, laughter and pain with you. Listen, put on repeat, comment, share and repost. Stay tuned there's more to come.
كلمات الاغنية
INTRO Swaaay You already sensei mi murder Odo fa ma mi Come see Mami yeah yeah yeah yeah yeah Odo fa ma mi Come see Mami uuuuh yeah yeah Odo fa ma mi Come see Mami Dj Domingo
ORCHIDX PRE-HOOK Coconut Groundnut Anything you give me I chop Sugar Jellof Bottom pot Fingerlicking I no fit get enough Cola nut Bottles pop I don come your papa house to carry you comot Girl na you dey sup Na you dey on top And you fly high no pilot
ORCHIDX HOOK O baby no go do me long throat o If you give me chop, I no go choke o Wetin you do me no be joke o Under the rain I go be your raincoat o O baby no go do me long throat o If you give me chop, I no go choke o Wetin you do me no be joke o Under the rain I go be your raincoat oo
ORCHIDX VERSE I don't care what's cooking in the kitchen (kitchen yeah) Na you be my favorite dish I found you, I found everything that I'm missing (that I'm missing) Na only dey make me feel like this If you say yes to me, I go leave Beyonce Cause na only you I wan be with Cause you be my Ayo fe oo To leave you Olorun ma je
RICO SWAVEY PRE-HOOK Coconut Groundnut Anything you give me I go chop Sugar Jellof Bottom pot Fingerlicking I no fit get enough o Cola nut Bottles pop I don come your papa house to carry you comot Girl na you dey sup Na you dey top And you fly high on God
RICO SWAVEY HOOK O baby no go do me long throat o If you give me chop, I no go choke o Wetin you do me no be joke o Under the rain I go be your raincoat O baby no go do me long throat o If you give me chop, I no go choke o Wetin you do me no be joke o Under the rain I go be your raincoat o yeah
RICO SWAVEY VERSE Swear I just want all this body Baby your love got me sweating Girl your love got me dripping I say na you, say na you say na you Girl I no be Teni but I go dey pon your case Hype you for your matter but I no be SlimCase Girl your body gbese Man don dey craze Make ah good boy wanna lose his ways
RICO SWAVEY & ORCHIDX PRE-HOOK Coconut Groundnut Anything you give me I chop Sugar Jellof Bottom pot Fingerlicking I no fit get enough Cola nut Bottles pop I don come your papa house to carry you comot Girl na you dey sup Na you dey on top And you fly high no pilot
ORCHIDX HOOK O baby no go do me long throat o If you give me chop, I no go choke o Wetin you do me no be joke o Under the rain I go be your raincoat O baby no go do me long throat o If you give me chop, I no go choke o Wetin you do me no be joke o Under the rain I go be your raincoat o
تمت مشاركة الأغنية بنجاح على الجدول الزمني الخاص بك.
شراء المطلوبة
لمتابعة الاستماع إلى هذا المسار ، تحتاج إلى شراء الأغنية.
العمر مقيد المسار
هذا المسار مقيد بحسب العمر للمشاهدين دون سن 18 عامًا, إنشاء حساب أو تسجيل الدخول لتأكيد عمرك.
إنشاء DMCA إنزال إشعار
تم حذف تقرير التعليق بنجاح.
تقرير التعليق
تم حذف تقرير التعليق بنجاح.
الإبلاغ عن تعليق.
تم حذف تقرير المسار بنجاح.
تقرير المسار.
تم حذف تقرير المسار بنجاح.
مراجعة المسار.
اختيار طريقة الدفع
اختيار طريقة الدفع
التحويل المصرفي
Garanti Bank
4796824372433055
Account number / IBAN
Antoian Kordiyal
Account name
TGBATRISXXX
Routing code
United States
Country
In order to confirm the bank transfer, you will need to upload a receipt or take a screenshot of your transfer within 1 day from your payment date. If a bank transfer is made but no receipt is uploaded within this period, your order will be cancelled. We will verify and confirm your receipt within 3 working days from the date you upload it.
Blessings to you my people from arond the world. It a pleasure to share this wonderful story, my story, with you, and to begin an amazing journey with you. I want you to expect nothing but good vibes pon vibes, telling african stories, our stories from our point of view. To share my joy, love, laughter and pain with you. Listen, put on repeat, comment, share and repost. Stay tuned there's more to come.