Oooh na na naaa U hold my life for true
Oooh na na naaa U have done so much for me.
So listen.....
Prinx Dey
Dem says there's no love
But lady u are too much
And I dey thank the lord
For giving u too me my love
What I wanna says is I will cherish u all my life
What I wanna say is I will be yours day and night
Lady here I come
That's why I did the song
So make we perform
Your heart beats like clock is on
I wanna be your daddy
And u go be my mommy
Coss wetin u do for me
E dey make me cry
X2
Lady eeeh eeh eh nyé kplé wo mia no anyi forever, nyé kplé wo mia no anyi together forever.
X2
Come around, turn around, do the dance, né makpo)
Come around, turn around, do the dance, Agbadza eeh
Give me your hands make we hold the world
Coss your love dey burn me like a drug
I go love u, I go praise u.
I no am not perfect but lady no dodge.
E no be easy but let's fall and rise
I get nothing, bae woé nyé mi life
Abi the farmer, u are the farm
For better for worse we go make am
U are my one, u are my all
I swear, I no go play u like a ball
U are my eyes, u are my queen
Odo please smile, e no be dream.
X2
Lady eeeh eeh eh nyé kplé wo mia no anyi forever, nyé kplé wo mia no anyi together forever.
X2
Come around, turn around, do the dance, né makpo)
Come around, turn around, do the dance, Agbadza eeh
X2
Heey donne moi ta main, heey c'est notre jour.
Heey
X2
Lady eeeh eeh eh nyé kplé wo mia no anyi forever, nyé kplé wo mia no anyi together forever.
X2
Come around, turn around, do the dance, né makpo)
Come around, turn around, do the dance, Agbadza
Eeeh
Abochi nsa noo
Heey donne moi ta main, heey c'est notre jour
Heey.
Accede a tu música, listas de reproducción y cuenta.
Accede a tu música, listas de reproducción y cuenta.
¿Seguro que quieres borrar esta pista?
¿Estás seguro de que quieres eliminar este comentario?
¿Estás seguro de que quieres eliminar este comentario?
¿Estás seguro de que quieres eliminar esta publicación?
Para continuar escuchando esta pista, necesitas comprar la canción.
Esta pista tiene restricciones de edad para los espectadores menores de 18 años., Crea una cuenta o inicia sesión para confirmar tu edad.
4796824372433055
Account number / IBANAntoian Kordiyal
Account nameTGBATRISXXX
Routing codeUnited States
CountryCargar Recibo