Woske When I no get money Nobody dey for me Now they wan to gum body But me ano care, me I just want to jolly Girls wan twerk for daddy Dem dey call me honey But me ano go fall for that thing Cause I know, it's all about the money Forgetee, Money dey Where you wan go, it's a holiday No yawa, money dey E full ground, money dey Na money be respect The only reason, you go call underage big boy Abi wetin you expect You can't start the party until jaystifla come
Dem be calling me Zaddy All the girls, dem be calling me Zaddy Dem be calling me Zaddy All the girls, dem be calling me Zaddy Dem be calling me O.G All the boys, dem be calling me O.G Dem be calling me O.G All the boys, dem be calling me O.G
Money, Owo, Kudi, Sika Ego, L'argent, Moolah, Paper Nana Shika, I'm that nigga Forgetee price chale Anajo Wei di3, Y3n da Change the frequency If they ain't talking cheddar The money loud So mi n ti nie wo ka Where dem girls dey Theresa, Kezia Chale, go bring them with that Bentayga All the bottles on me, trips on me, Bills on me, don't you worry Put that booty on me Wine slowly Oh, na your fault if you don't KNOW me Woske
Dem be calling me Zaddy All the girls, dem be calling me Zaddy Dem be calling me Zaddy All the girls, dem be calling me Zaddy Dem be calling me O.G All the boys, dem be calling me O.G Dem be calling me O.G All the boys, dem be calling me O.G
Forgetee, Money dey Where you wan go, it's a holiday No yawa, money dey E full ground, money dey I say money dey Where you wan go, it's a holiday No yawa, money dey Herh Money dey
O.G Dem be calling me Zaddy All the girls, dem be calling me Zaddy Dem be calling me Zaddy All the girls, dem be calling me Zaddy Zaddy Dem be calling me O.G All the boys dem be calling me O.G Dem be calling me O.G All the boys dem be calling me O.G
Ego, L'argent, Moolah, Paper Nana Shika, I'm that nigga All the bottles on me, trips on me Bills on me, don't you worry Put that booty on me Wine slowly Oh, na your fault if you don't know me Woske
تمت مشاركة الأغنية بنجاح على الجدول الزمني الخاص بك.
شراء المطلوبة
لمتابعة الاستماع إلى هذا المسار ، تحتاج إلى شراء الأغنية.
العمر مقيد المسار
هذا المسار مقيد بحسب العمر للمشاهدين دون سن 18 عامًا, إنشاء حساب أو تسجيل الدخول لتأكيد عمرك.
إنشاء DMCA إنزال إشعار
تم حذف تقرير التعليق بنجاح.
تقرير التعليق
تم حذف تقرير التعليق بنجاح.
الإبلاغ عن تعليق.
تم حذف تقرير المسار بنجاح.
تقرير المسار.
تم حذف تقرير المسار بنجاح.
مراجعة المسار.
اختيار طريقة الدفع
اختيار طريقة الدفع
التحويل المصرفي
Garanti Bank
4796824372433055
Account number / IBAN
Antoian Kordiyal
Account name
TGBATRISXXX
Routing code
United States
Country
In order to confirm the bank transfer, you will need to upload a receipt or take a screenshot of your transfer within 1 day from your payment date. If a bank transfer is made but no receipt is uploaded within this period, your order will be cancelled. We will verify and confirm your receipt within 3 working days from the date you upload it.