See there’s no one place for man to succeed A’male bo Dem de lie you plenty And if life hard sef see one day you go reach A’baahele bo You go be that new thing Dem go see that new thing Cos dem go crown you King You go win Don’t you fear just believe oh From Zero to hero Lead oh make we go eh And I de tell you say Life no be race Don’t be in a haste Time will tell Don’t you rush and go to hell
I heard you say There is a place If man will follow thee Life go be and peace go dey But some day go come Wey man will fall Make dem no deceive you Cos I am Evergreen Eh eh Don’t you see say I am Evergreen Oh Lord knows I am Evergreen Eh yea h Don’t you see say I am Evergreen Oh Lord knows Yh
Spiritually man fit Man tight Man wan do it Don’t try me You cyant it And I’m blessed by Jah Don’t you see it Assuh me do it Ago do badder Ride on beat Ago go harder My freestyles igo bost your mind I no come to play Nah nah Oh yh Man knows Jah Jah I man dread I Rasta Eh yh Don’t try me Cos I man cyant fight me Cos I’ve seen it all And I’ve heard it Dem say the boy too bad Oh Him flow too hard Ey That’s me righ’ there All of dem wan dare me Say the boy too bad Eh iye I’m too bad Don’t you rush and go to hell oh I’m Evergreen Don’t you see say mandem green Eh I’m Evergreen Don’t you see say mandem green Say
I heard you say There is a place If man will follow thee Life go be and peace go dey But some day go come Wey man will fall Make dem no deceive you I am Evergreen Ehy Don’t you see say I am Evergreen Oh Lord knows I am Evergreen Eh eh Don’t you see say I am Evergreen Oh Lord oh Lord Oh yh
Igo be and you go see one day Yeh Make you never overspeed time dey Eh Igo be and you go see one day Yeah Make you never overspeed time dey Ehy Igo be and you go see one day Eh Make you never overspeed time dey Hey Igo be and you go see one day Ehyh Make you never overspeed Make you never ehyh
I heard you say There is a place If man will follow thee Life go be and peace go dey But some day go come Wey man will fall Make dem no deceive you Eh I am Evergreen Ehy Don’t you see say I am Evergreen Oh Lord knows I am Evergreen Eh eh Don’t you see say I am Evergreen Oh Lord oh Lord Oh yh
Green Don’t you see say I am Evergreen Yh I am Evergreen Yh yh Don’t you see say I am Evergreen Cos I am Evergreen Don’t you see say I am Evergreen Yh I am Evergreen Yh yh Don’t you see say I am Evergreen Oh Lord Oh Lord knows
¿Estás seguro de que quieres eliminar este comentario?
Eliminar comentario
¿Estás seguro de que quieres eliminar este comentario?
Borra tu publicación
¿Estás seguro de que quieres eliminar esta publicación?
La canción fue compartida con éxito en su línea de tiempo.
Compra Requerida
Para continuar escuchando esta pista, necesitas comprar la canción.
Pista de edad restringida
Esta pista tiene restricciones de edad para los espectadores menores de 18 años., Crea una cuenta o inicia sesión para confirmar tu edad.
Crear aviso de eliminación de DMCA
El informe de comentarios fue eliminado con éxito.
Reportar comentario
El informe de comentarios fue eliminado con éxito.
Reportar comentario.
El informe de seguimiento se ha eliminado correctamente.
Informe de seguimiento.
El informe de seguimiento se ha eliminado correctamente.
Revisar pista.
Elija un método de pago
Elija un método de pago
Transferencia bancaria
Garanti Bank
4796824372433055
Account number / IBAN
Antoian Kordiyal
Account name
TGBATRISXXX
Routing code
United States
Country
In order to confirm the bank transfer, you will need to upload a receipt or take a screenshot of your transfer within 1 day from your payment date. If a bank transfer is made but no receipt is uploaded within this period, your order will be cancelled. We will verify and confirm your receipt within 3 working days from the date you upload it.
Cargar Recibo
Sesión expirada
Su sesión ha caducado, vuelva a iniciar sesión.
Se envió un mensaje de confirmación y un correo electrónico.