ANTY MONEYCA 💸 Blaq Gaaad VERSE 1 Who be that alhaji Wey Dey want use money 💴 to take my lady aaah Person wey I don plan 4days to marry Why Anty moni Me I think say you be my mama So who be that Alhaji Veronica know say only you be Ma babe aah If u no go choose me who else gonna have me Please ANTY MONEY, make una gimme one chance I go change am for you so Make you no do me shakara I love your daughter shekena If I be pique ooooh U for know say she be my shakira See I no go name her sekina Noooo
CHORUS 2x Mama Monica Please call me veronica I get something for your daughter Rising like thermometer 🌡️ aaah
Hook Make we do am jeje Mama take it jeje Shey na money I go give you plenty And you go see am well well (well well) Take it jeje Mama take it jeje Shey na money I go give you plenty And you go feel am you go feel am ooh
Verse 2 For your matter I go tele o No go play you like pele o This your love no go tsele o Will catch you tsaskele o Huh I go marry you Baby ebe only you Ebe you norr I go marry you Norr I go marry you Huuuuuh only youuuuu My girl ebe only you See only you I see ee My bae ebe only you Huuuuuh I go marry you My girl I go marry you See ebe only youuuu Baby ebe only you
CHORUS 2x Nooo Mama Monica Please call me veronica I get something for your daughter Rising like thermometer 🌡️ aaah
Bu parçayı dinlemeye devam etmek için, şarkıyı satın almanız gerekir.
Yaş kısıtlamalı parkur
Bu parça 18 yaşın altındaki izleyiciler için yaş sınırlıdır, Yaşınızı onaylamak için bir hesap oluşturun veya giriş yapın.
DMCA oluşturma bildirimi al
Yorum raporu başarıyla silindi.
Yorum Bildir
Yorum raporu başarıyla silindi.
Yorum bildir.
Parça raporu başarıyla silindi.
İzi rapor et.
Parça raporu başarıyla silindi.
Parçayı gözden geçir.
Bir ödeme yöntemi seçin
Bir ödeme yöntemi seçin
Banka transferi
Garanti Bank
4796824372433055
Account number / IBAN
Antoian Kordiyal
Account name
TGBATRISXXX
Routing code
United States
Country
In order to confirm the bank transfer, you will need to upload a receipt or take a screenshot of your transfer within 1 day from your payment date. If a bank transfer is made but no receipt is uploaded within this period, your order will be cancelled. We will verify and confirm your receipt within 3 working days from the date you upload it.
Makbuzu Yükle
Oturum süresi doldu
Oturumunuzun süresi doldu, lütfen tekrar giriş yapın.