ANTY MONEYCA 💸
Blaq Gaaad
VERSE 1
Who be that alhaji
Wey Dey want use money 💴 to take my lady aaah
Person wey I don plan 4days to marry
Why Anty moni
Me I think say you be my mama
So who be that Alhaji
Veronica know say only you be Ma babe aah
If u no go choose me who else gonna have me
Please ANTY MONEY,
make una gimme one chance
I go change am for you so
Make you no do me shakara
I love your daughter shekena
If I be pique ooooh
U for know say she be my shakira
See I no go name her sekina
Noooo
CHORUS 2x
Mama Monica
Please call me veronica
I get something for your daughter
Rising like thermometer 🌡️ aaah
Hook
Make we do am jeje
Mama take it jeje
Shey na money I go give you plenty
And you go see am well well (well well)
Take it jeje
Mama take it jeje
Shey na money I go give you plenty
And you go feel am you go feel am ooh
Verse 2
For your matter I go tele o
No go play you like pele o
This your love no go tsele o
Will catch you tsaskele o
Huh
I go marry you
Baby ebe only you
Ebe you norr I go marry you
Norr I go marry you
Huuuuuh only youuuuu
My girl ebe only you
See only you I see ee
My bae ebe only you
Huuuuuh I go marry you
My girl I go marry you
See ebe only youuuu
Baby ebe only you
CHORUS 2x
Nooo
Mama Monica
Please call me veronica
I get something for your daughter
Rising like thermometer 🌡️ aaah
Get access to your music, playlists and account
Are you sure you want to unrelease this album?
Are you sure you want to release this album?
Are you sure you want to release this track?
Are you sure you want to delete this track?
Are you sure you want to delete this comment?
Are you sure you want to delete this comment?
Are you sure you want to delete this post?
To continue listening to this track, you need to purchase the song.
This track is age restricted for viewers under 18, Create an account or login to confirm your age.
4796824372433055
Account number / IBANAntoian Kordiyal
Account nameTGBATRISXXX
Routing codeUnited States
CountryUpload Receipt
Are you sure you want to buy a ticket ?