Verse 1 What you dey talk for der Champagne we dey sok for here All my boys dey turn up for here Koti sef make dem commot for der Highest grade we dey burn for here No be joke for here It be the steeze wey the barbies all dey like B3k3 ti catch what be location for the night Osi min hya nu nine She go pull up in a ride Everything make set make everything nice
Chorus What a bad man say Yawa no dey Make she come my way Yawa no dey See the way the girls dem plenty plenty Yawa no dey See the way my boys we dey run this place oh Yawa no dey
Bridge 1 All night all day Me den boys dey streets we dey grind always Sey you see the way the boys dey flex Baby girl you wan come dey play Sey you wanna go my way Shey you wanna go my way Yawa dey Shawty wanna bust my brain Baby come and bust my brain
Verse 2 Ohemaa tw3n tell me weytin you go sok Weytin you go chop Make you talk I go sort Big body benz wey I park for the front Make I drift your curves See your bakka den your front chale So min sa, you fit show me how to groove chale Ima don I fit show you how to move Tonight we go t3l3 make you forget all the rules B3l3 make I enter make I give you all the juice
Bridge 2 So make we bon for here Champagne, Hennessey we dey pop for here All the girlies for the party dem dey twerk for here All the n***** in the building dem dey ball for here Yeah yeah yeah
Chorus What a bad man say Yawa no dey Make she come my way Yawa no dey See the way the girls dem plenty plenty Yawa no dey See the way my boys we dey run this place oh Yawa no dey
Outro So make we bon for here Champagne, Hennessey we dey pop for here All the girlies for the party dem dey twerk for here All the n***** in the building dem dey ball for here Yeah yeah yeah
Weet je zeker dat je deze reactie wilt verwijderen?
Reactie verwijderen
Weet je zeker dat je deze reactie wilt verwijderen?
Verwijder je bericht
Weet je zeker dat je dit bericht wilt verwijderen?
Het nummer is met succes gedeeld op je tijdlijn.
Aankoop vereist
Als je naar deze track wilt blijven luisteren, moet je het nummer kopen.
Leeftijd beperkte track
Deze track is leeftijdsbeperkend voor kijkers onder de 18 jaar, Maak een account aan of log in om uw leeftijd te bevestigen.
Maak een DMCA-kennisgeving voor verwijdering
Het commentaarrapport is succesvol verwijderd.
Reactie melden
Het commentaarrapport is succesvol verwijderd.
Rapporteer commentaar.
Het trackrapport is succesvol verwijderd.
Verslag bijhouden.
Het trackrapport is succesvol verwijderd.
Review track.
Kies een betaal methode
Kies een betaal methode
Overschrijving
Garanti Bank
4796824372433055
Account number / IBAN
Antoian Kordiyal
Account name
TGBATRISXXX
Routing code
United States
Country
In order to confirm the bank transfer, you will need to upload a receipt or take a screenshot of your transfer within 1 day from your payment date. If a bank transfer is made but no receipt is uploaded within this period, your order will be cancelled. We will verify and confirm your receipt within 3 working days from the date you upload it.