Who be that?
I say who be that?
With something bigger than a bullion van
There's something in her goody bag
Something fatter than a rubber band
In my heart
I mean for head
She dey mix my brain pass Aristocrat
Burst my thing you done make i dey mad
You done take me enter round about
Ebele ebele
Ebelebe ebelebe
You're messing with my feelings i swear big mami ya place
Ya backa just dey do Lebe-lebe
Carry booty like egbene
Pikin soft e mete-mete
Kene-Kene
Kene-kene
Ebelebe ebelebe
You're messing with my feelings i swear big mami ya place
Ya backa just dey do Lebe-lebe
Carry booty like egbene
Pikin soft e mete-mete
Kene-Kene
Kene-kene
Cover me girl with your holy water
Cover me girl with your holy water
Cover me girl with your holy water
Cover me
Cover me
Kene kene
Kene kene
Goddamn you be case
My new cure, I mean my new craze
Quit the race I move at your pace
All these girls want copy and paste
And no be thing for talk na why my thing stand
Long relationship,fuck the distance
When you come there's no resistance
For site we learned to take chance
we d grind am
We pound am e soft
Kene Kene flow, when i rap e d draw
1 - 1 so this match get to draw
Paint only pictures wey hand no d draw
Draw attention
Block your extension
Fuck their suggestions
And when I am lost in the mob
I navigate you direction
Only you for my mention damnnnnn
Ebele ebele
Ebelebe ebelebe
You're messing with my feelings i swear big mami ya place
Ya backa just dey do Lebe-lebe
Carry booty like egbene
Pikin soft e mete-mete
Kene-Kene
Kene-kene
Ebelebe ebelebe
You're messing with my feelings i swear big mami ya place
Ya backa just dey do Lebe-lebe
Carry booty like egbene
Pikin soft e mete-mete
Kene-Kene
Kene-kene
Cover me girl with your holy water
Cover me girl with your holy water
Cover me girl with your holy water
Cover me
Cover me
Kene kene
Kene kene
Kene kene
Kene kene
Weet je zeker dat je deze track wilt verwijderen?
Weet je zeker dat je deze reactie wilt verwijderen?
Weet je zeker dat je deze reactie wilt verwijderen?
Weet je zeker dat je dit bericht wilt verwijderen?
Als je naar deze track wilt blijven luisteren, moet je het nummer kopen.
Deze track is leeftijdsbeperkend voor kijkers onder de 18 jaar, Maak een account aan of log in om uw leeftijd te bevestigen.
4796824372433055
Account number / IBANAntoian Kordiyal
Account nameTGBATRISXXX
Routing codeUnited States
CountryUpload ontvangst