I Comot home to feed home I no fit go back home with empty hand Mami sep sef di wash hand, why pikin don over stay ei never came. La rue est vraiment difficile For make’am for this street you need time While you di hustle all les day, You pray make Yahweh daso put hand
For some di pray make you fall as you run your race Them di pray make you no make'am, While some di wait from afar and they want hear say You don fall and you never wake up,
But Hope Still Dey! (Under Rain under Sun under Rain) Mola Hope Still Dey! (Under Rain under Sun under Rain) Hope Still Dey! Ma par ne peux jamais finir comme ça oh.. I say Hope Still Dey! (Under Rain under Sun under Rain) Tara Hope Still Dey (Under Rain under Sun under Rain) Hope Still Dey! Ma par ne peux jamais finir comme ça oh
Verse 2 Esque poverty sef na ya mate? Especially for Cameroon Esque you fit relate? Man di struggle just for make'am no be fake Hmmmm hmm yeah But esque Sun for Dubai na ya mate? (Na ya mate!) Esque Tax for Etas na ya mate? (Na ya mate!) Esque cold for Canada go leave you work simply oh, ei no easy the way the people see oh.
For some di pray make you fall as you run your race Them di pray make you no make'am, While some di wait from afar and they want hear say You don fall and you never wake up,
But Hope Still Dey! (Under Rain under Sun under Rain) Mola Hope Still Dey! (Under Rain under Sun under Rain) Hope Still Dey! Ma par ne peux jamais finir comme ça oh.. I say Hope Still Dey! (Under Rain under Sun under Rain) Tara Hope Still Dey (Under Rain under Sun under Rain) Hope Still Dey! Ma par ne peux jamais finir comme ça oh
تمت مشاركة الأغنية بنجاح على الجدول الزمني الخاص بك.
شراء المطلوبة
لمتابعة الاستماع إلى هذا المسار ، تحتاج إلى شراء الأغنية.
العمر مقيد المسار
هذا المسار مقيد بحسب العمر للمشاهدين دون سن 18 عامًا, إنشاء حساب أو تسجيل الدخول لتأكيد عمرك.
إنشاء DMCA إنزال إشعار
تم حذف تقرير التعليق بنجاح.
تقرير التعليق
تم حذف تقرير التعليق بنجاح.
الإبلاغ عن تعليق.
تم حذف تقرير المسار بنجاح.
تقرير المسار.
تم حذف تقرير المسار بنجاح.
مراجعة المسار.
اختيار طريقة الدفع
اختيار طريقة الدفع
التحويل المصرفي
Garanti Bank
4796824372433055
Account number / IBAN
Antoian Kordiyal
Account name
TGBATRISXXX
Routing code
United States
Country
In order to confirm the bank transfer, you will need to upload a receipt or take a screenshot of your transfer within 1 day from your payment date. If a bank transfer is made but no receipt is uploaded within this period, your order will be cancelled. We will verify and confirm your receipt within 3 working days from the date you upload it.