Oh baby girl come give me that vibe oh Baby girl come give me that vibe oh Come give me that vibe oh yeah Come give me that vibe Tonight Baby come dey my side Tonight Yeah Tonight Baby make I feel alright yeah Tonight
Oh baby don’t brown me, brown me Baby don’t dey Slow me down Baby brown me, brown me Yeah Make I feel alright Oh baby don’t brown me, brown me Baby don’t dey Slow me down Baby brown me, brown me Yeah Make I feel alright
Fine girl come put it on me Put it on me Cos your body weh dey ginger me Wey dey ginger me Fine girl come put it on me Put it on me Cos your body weh dey ginger me Wey dey ginger me yeah
Baby, your body ginger me Odo yewu, mese famame Your body ginger me No be joke, awula ke ha me You make I confuse Girl man na into you Your body seduce Baby make I consume Baby subdue Make I infuse Ra ta ta tra ta ta, make I diffuse You make I confuse Girl man na into you Your body seduce Baby make I consume Baby subdue Make I infuse Ra ta ta tra ta ta, make I diffuse
Oh baby don’t brown me, brown me Baby don’t dey Slow me down Baby brown me, brown me Yeah Make I feel alright Oh baby don’t brown me, brown me Baby don’t dey Slow me down Baby brown me, brown me Yeah Make I feel alright
Fine girl come put it on me Put it on me Cos your body weh dey ginger me Wey dey ginger me yeah Fine girl come put it on me Put it on me Cos your body weh dey ginger me Wey dey ginger me yeah Fine girl come put it on me Put it on me Cos your body weh dey ginger me Wey dey ginger me yeah Fine girl come put it on me Put it on me Cos your body weh dey ginger me Wey dey ginger me yeah
Tonight Baby come dey my side Tonight Yeah Tonight Baby make I feel alright yeah Tonight
Bu parçayı dinlemeye devam etmek için, şarkıyı satın almanız gerekir.
Yaş kısıtlamalı parkur
Bu parça 18 yaşın altındaki izleyiciler için yaş sınırlıdır, Yaşınızı onaylamak için bir hesap oluşturun veya giriş yapın.
DMCA oluşturma bildirimi al
Yorum raporu başarıyla silindi.
Yorum Bildir
Yorum raporu başarıyla silindi.
Yorum bildir.
Parça raporu başarıyla silindi.
İzi rapor et.
Parça raporu başarıyla silindi.
Parçayı gözden geçir.
Bir ödeme yöntemi seçin
Bir ödeme yöntemi seçin
Banka transferi
Garanti Bank
4796824372433055
Account number / IBAN
Antoian Kordiyal
Account name
TGBATRISXXX
Routing code
United States
Country
In order to confirm the bank transfer, you will need to upload a receipt or take a screenshot of your transfer within 1 day from your payment date. If a bank transfer is made but no receipt is uploaded within this period, your order will be cancelled. We will verify and confirm your receipt within 3 working days from the date you upload it.
Makbuzu Yükle
Oturum süresi doldu
Oturumunuzun süresi doldu, lütfen tekrar giriş yapın.