vibe 💯👌
nice track
Another one
this is superb
Dhope tune 💥💥🌟🌟
fameye killed it. dhope ☄☄
doooope 🔥🔥
🤩🤩👏👏 On repeat
Fire!!! I love this song 😍😍
\
This song is fire. Thank you Shaker 👏👏👏
Yehowa ny3 Kpl)la ny3
Ebi Fameye chale
Shakerthis
Ebi Fameye chale
Uh!
Sometimes I no know what again wey I fit do
Coz I do all but I still Dey the same place , nothing new (slow)
Sometimes I feel like say I no Dey happy u cos I Dey give u my best but still e no Dey sati u (oh) Sometimes I feel like say u no Dey see me
If I drop project sef u no go bother buy my cd
Or stream am sef , why!?
They be like see am sef
That e album e no go be one sef
Or sometimes e b ma looks , or the shadda I Dey wear , mmm (aaaaaah)
So make I jie am top, n color my hair
Or make I do tattoo like u, n puncture my breast ? Wow
That no be me oo ah well
Sometimes what u Dey want ,
no be what I Dey like
Sometimes your demand no be really what I want to supply
Sometimes I want to fly away
To another planet
Aladdin make I borrow your carpet , abeg .
Di3n asem kraa ni
Chorus: Fameye
Akuk)r sa tsr3 akroma )ny3ni f3
Mi ma mu nkyini, ma mu sugar 3ny3 mu d3 Miny3 d3n kroa ni
Minka s3n kroa ni
Miny3 d3n kroa ni
Minka s3n kroa ni
Akuk)r sa tsr3 akroma )ny3ni f3
Mi ma mu nkyini, ma mu sugar 3ny3 mu d3 Miny3 d3n kroa ni
Minka s3n kroa ni
Miny3 d3n kroa ni
Minka s3n kroa ni
Di yey!
Verse 2
Sometimes the motivation Dey ruff
Two minutes after norr den e lef
Na ma ka
Sometimes I feel like Sey your fans be fake You Dey smile for my face
But u Dey laugh for ma back
Fameye verse :
Obraa ni formula my guy u for just spoil der If u be cool for your corner bossu just dey der
I try impress odaseni, na me Dey der
Ye nim Paa S3 mi w)r hor
But dem no know where, I Dey
Sometimes I feel like I Dey back
Bini bi kasa tis3 adwiiba
The thing Dey talk to me Sey make I speed up Don’t give up
Yie
Elavanyo ko Koo ko
I go stay up on my ground o
N3 m3 l)m o aa
Brother please don’t come kill my vibe eh
Chorus
Akuk)r sa tsr3 akroma )ny3ni f3
Mi ma mu nkyini, ma mu sugar 3ny3 mu d3 Miny3 d3n kroa ni
Minka s3n kroa ni
Miny3 d3n kroa ni
Minka s3n kroa ni
Akuk)r sa tsr3 akroma )ny3ni f3
Mi ma mu nkyini, ma mu sugar 3ny3 mu d3 Miny3 d3n kroa ni
Minka s3n kroa ni
Miny3 d3n kroa ni
Minka s3n kroa ni
Oooh minka s3n kraa ni Oooh minka den kraa ni
minka s3n kraa ni
minka den kraa ni
minka den kraa ni minka den kraa ni
Ooh minka s3n kraa ni
minka den kraa ni minka den kraa ni
minka den kraa ni minka den kraa ni
Minka den kraa ni
Get access to your music, playlists and account
Are you sure you want to unrelease this album?
Are you sure you want to release this album?
Are you sure you want to release this track?
Are you sure you want to delete this track?
Are you sure you want to delete this comment?
Are you sure you want to delete this comment?
Are you sure you want to delete this post?
To continue listening to this track, you need to purchase the song.
This track is age restricted for viewers under 18, Create an account or login to confirm your age.
4796824372433055
Account number / IBANAntoian Kordiyal
Account nameTGBATRISXXX
Routing codeUnited States
CountryUpload Receipt
Are you sure you want to buy a ticket ?
vibe 💯👌
nice track
Another one
this is superb
Dhope tune 💥💥🌟🌟
for real
fameye killed it. dhope ☄☄
yeah
doooope 🔥🔥
very dope
🤩🤩👏👏 On repeat
on my playlist
Fire!!! I love this song 😍😍
\
slow and cool
This song is fire. Thank you Shaker 👏👏👏
yup
Yup. Thank you Shaker...
he never the dissapoint
👍